Lyrics

Olamide – Rock Me Gentle Lyrics


Olamide

Olamide – Rock Me Gentle Lyrics

Bebe
Bebe you be the bebe
I need water
Baby you dey show me pepper

I dey salute your body, your body bang bang
No do me karashika no do me 10-10
10/10 10/10 that body 10/10
That body tea and It dey flabber my gasted
Eh eh otuti gbemidebe
I for Google map my way to your heart, baby

Solar energy my bae
Patissier ah wey dey give me pancake, shupe shupe
Na you be my chargie, omoge actually
Rock me gentle and I go retaliate
Calabar
Calabar
Owo lojekin Calabar, Calabar
But you dey make me maranma, maranma
The way you dey shinbaraba, baraba

Ongbemi debe Canada, Canada
O tu shi funmi gadagba, gadagba
Gun’mi bi NEPA akaba – akaba
Omo I don shingalaba
Sham loje kin farapa

Wetin dey give you blood pressure?
Money
Wetin de give you insomnia?
Money
Wetin dey give you headache
Wey dey make your skin breakout?
And you no dey fit shout? –
Money
Okay!
Wetin be big boy?
Money
Wetin make you buy alla the big toys?
Money

Hustle for dollar, hustle for bitcoin?
Money
But anytime you see me baby girl you see?
Money

Haibo haibo
Omoge olomi haibo
Give space for your heart o
Weh get C of 0 and title
Haibo haibo
W’s in the fucking chat
Omoge your body bad o
No be wash no be hypo
Solar energy my bae

Patissier, ah wey dey give me pancake, shupe, shupe
Na you be my chargie, omoge actually
Rock me gentle and I go retaliate

Calabar
Calabar
Owo lojekin Calabar, Calabar
But you dey make me maranma, maranma
The way you dey shinbaraba, baraba

Ongbemi debe Canada, Canada
O tu shi funmi gadagba, gadagba
Gun’mi bi NEPA akaba – akaba
Omo I don shingalaba
Sham loje kin farapa

Share On:

TAGS:



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply